Unaccomplished mission of a young girl like me๐๐
Hey guysssss๐
It ur fav divine also known as divineblessing aka
Pixxieglowww๐
Clock that ๐ค
It been long๐
Yep I know๐ซ๐ช
Exam has been so sooooo๐คง๐คง
Wooo
What can I even say sef
So let have fun and let gisttt today cos I'm short of ideas
Like brooooooo
Omo,
Some of you are on midterm break while me I'm in school writing exam
Omo
The struggle is really๐คง๐ญ
But sha i thank God that I no dey write midterm test like some of Una
I just say make I shade Una small.
Guys pls judge this thing ohh
So
They asked me not to take the smoov I bought with my money
Na once I craze๐ซ๐ช .
coz na me buy am
U con talk sey make I no drink amm
Like the audacity,
The Gutt
The mind to tell me not to take the smoov
Dey playyy
As the typical divine that I am
Na so I remove 100 con buy Eve
Drink my smoov and kept the eve inside to smoov bootle
I literally taught I was so smart then I turned back
And guess who I sawwwww๐ญ๐คฒ
It was no one other than
MY MUMMYYYYY๐ญ๐ญ๐ญ
Guys tell me why she was just standing there looking at me like she had been watching the whole mission from the beginning ๐ญ
Omo my heart shifted location immediately ๐คง
Heart attack๐๐
The smile wey dey my face just disappear.
I looked at her.
She looked at me.
The bottle looked at both of us๐ญ๐คฒ
Nobody talked for like 5 seconds.
And that 5 seconds felt like 5 business days๐ญ
Then she just said
"So you think say you smart pass everybody abi?" ๐ญ
Guys...
At that moment I knew the battle was over.
No appeal.
No retrial.
No evidence.
Case closed๐ญ๐คง
See me trying to explain.
"Mummy ehn"
"Actually"
"You see
"It not what you think๐ญ
Omo even me sef i no understand wetin I dey talk๐ญ๐คฒ
I still dey theif my own drink๐ญ๐
Smoov ehhhn๐
The funniest part?
After all my FBI-level planning
After all my secret agent moves
After all the intelligence gathering
I still got caught in 4K๐ญ๐ญ
And the Eve wey I buy with my own hundred naira?
I no even enjoy am sef๐ญ๐คง
Moral lesson of today's story
If your African parent say no...
Just know say dem already know the future ๐ญ๐คฒ๐
But I will still do it again oh๐๐ญ
But for now let me go and read my account๐ญ๐ข
Abeg rate my successful mission from 1-10๐ญ๐
Comments
Don't do it again ๐ฅฒ๐คฃ๐ค
I will still do it oh๐