Double wahala part1๐๐ญ
Hey guysssss๐
It ur fav divine also known as divineblessing aka
Pixxieglowww๐
Clock that ๐ค
But guys
Na now I know sey a problem shared is still your problem๐ซ
So guys
Guess why I said that ๐
Omo,
I had to learn the hard way
So sha
As a typical broke girl that I am
Like
"Divine is so broke"
Hehe๐๐
I asked my mom for money cuz I need it really urgent before next month ๐คง
And she said okay
In my mind I was like
Girlll๐๐ฅณ,
mission accomplished๐๐
I was literally feeling myself sha๐
Cos what would u expect from a broke girl sha๐ช
Two days later,
I went to ask her for the money as she was like
"Use your money"
In my mind I was like
Blood of Jesus๐๐ญ๐♀️
I hope you don't mean ittt๐ซ๐คง
Hope it is a prank๐♂️
So sha i was na laughing and I said
Mommy hope it is a joke๐
and she said my friend will u get out of here๐น
Omoooo๐ญ๐ญ
Everywhere just blurrrrrr
No be small blur oh๐ญ
I just dey stand there like person wey network disappear from life.
As in๐ฅฒ,
what happened to the agreement we signed two days ago?๐ญ
Guys, tell me why I even started calculating the money before I collected it๐
I don price things finish.๐ญ
I don arrange budget.
I don spend the money in my head finish๐ญ✋
only for my mommy to tell me:
"Use your money."
MY MONEY???๐ญ๐ญ
Which money exactly?
The one wey dey my dreams?
The one wey only appears during imagination sessions?
Abi the one wey I dey expect from miracle alert?๐
At that point, I checked my account balance again.
As if maybe the money go just pity me and multiply itself๐ญ
Nothing.
Absolutely nothing.
Even my account balance dey look at me like:
"Why are you checking me? We both know the truth."๐๐
Omo, I quietly left the room.
The painful part be say,
I no fit vex.
Because if I vex too much, I fit still go back go ask for transport money๐ญ๐
Life of a broke girl๐๐ฅฒ
Bye guyssss๐
Stay tunnel to another blog.
Comments